SHOCKER! DEM DON CATCH PIPO WEN DEY
USE DEADY BODY CHEMICAL DEY INJECTKPOMO.
WONDERS NO GO END FOR THIS SAPELE.
Health officers arrested sellers of kpomo in
Sapele.
They confessed to injecting embalming fluids on
the kpomo and soaking it in water to fatten it...
No comments:
Post a Comment